Thursday, 9 February 2017
'We dey suffer, we no fit talk am, we no fit do anything, I wan ask una. Una mumu neva do?
‘We are preparing for the mother of all rallies. It will take place in the next two months. We are closing down all systems. I wan tell una sey una get the power to turn things around for this country. Enough of our mumu abeg.
See more photos of the area father at the rally ground below...
No comments:
Post a Comment